CKay、Olamide - VANITY (Feat. Olamide) (Explicit)

 2026-01-28  阅读 3251  评论 0

[ti:VANITY (feat. Olamide) (Explicit)]
[ar:CKay/Olamide]
[al:EMOTIONS (Explicit)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.17]VANITY (feat. Olamide) (Explicit) - CKay/Olamide
[00:01.15]Lyrics by:Chimaobi Chrismathner Owoh/Chukwuka Ekweani/Isioma Wiz Ofuasia/Olamide Adedeji
[00:03.13]Composed by:Chukwuka Ekweani/Olawale Isaac/Segun Adenola
[00:04.47]Produced by:CKay/Eskeez/Reward Beatz
[00:07.44]Hmmm
[00:14.92]Yeah-yeah
[00:15.90]Yeah-yeah
[00:16.53]How many real ones
[00:18.91]Very few
[00:21.07]Do you love me
[00:23.15]Is it true
[00:25.33]Do you envy
[00:26.85]When you see me shining
[00:29.34]Tell me walahi talahi
[00:32.68]But do you know me
[00:34.29]Do you know my story
[00:36.14]You know wetin I do to make this money
[00:38.59]I fit fight my enemies
[00:40.24]Fight my friends I fight my family
[00:42.84]But it's all love
[00:44.69]I do it for y'all
[00:47.05]I'm a warrior
[00:48.52]They can try but dem no fit ever ever hold me down
[00:51.74]'Cos awọn temi hold me down
[00:54.29]If you no dey for me
[00:55.99]How you want make i dey for you Dey for you
[00:59.01]E no easy
[01:00.31]But this life 50/50
[01:02.49]Carry your cross buru ya n'isi
[01:04.62]Everything na vanity na vanity
[01:09.13]Owu sa gị oh
[01:10.93]Ị ga-ama ife
[01:13.12]Ị ga-ama ife
[01:15.08]Ị ga-ama ife
[01:17.64]Owu sa gị oh
[01:19.34]Ị ga-ama ife
[01:21.34]Ị ga-ama ife
[01:23.62]Ị ga-ama ife
[01:24.81]Oboy I just want be billionaire
[01:26.35]Pack money full everywhere
[01:27.65]Make it even full for my jalabia
[01:29.60]Piggy bank make it fat like polar bear
[01:31.51]And all the family problem make dem disappear
[01:33.71]I de beg the suffering we dey bare
[01:35.38]All my polo been dey tear
[01:36.41]I couldn't afford a beer
[01:37.45]Kind of owu wey dey blow me then I fear
[01:39.67]Then I realize say my brother sapa dey beh
[01:41.78]But the dreams got bigger
[01:43.04]Making more figures
[01:44.35]Even the cheques got fat and thicker
[01:46.36]I de knack face like a picker
[01:47.83]Now we the coldest out here my nigga Antarctica
[01:50.62]O critical
[01:51.32]The boy is so lyrical
[01:52.36]Dem de feel d gbẹdu spiritually iyẹn physical
[01:54.30]Ọmọ to nautical
[01:55.31]From Naija d'America
[01:56.59]Busting speakers
[01:57.41]In every home every car
[01:59.37]Yebo
[02:00.02]Owu sa gị oh
[02:01.79]Ị ga-ama ife
[02:03.91]Ị ga-ama ife
[02:06.00]Ị ga-ama ife
[02:08.43]Owu sa gị oh
[02:10.14]Ị ga-ama ife
[02:12.37]Ị ga-ama ife
[02:14.66]Ị ga-ama ife
[02:17.93]No one can stop me
[02:23.25]In a million years
[02:26.15]They'll keep on trying
[02:31.79]But I'll be here
[02:33.71]'Cos awọn temi hold me down
[02:36.46]If you no dey for me
[02:38.03]How you want make i dey for you Dey for you
[02:40.71]E no easy
[02:42.40]But this life 50/50
[02:44.36]Carry your cross buru ya n'isi
[02:46.51]Everything na vanity na vanity
[02:50.98]Owu sa gị oh
[02:52.86]Ị ga-ama ife
[02:54.93]Ị ga-ama ife
[02:56.94]Ị ga-ama ife
[02:59.30]Owu sa gị oh
[03:01.19]Ị ga-ama ife
[03:03.26]Ị ga-ama ife
[03:05.39]Ị ga-ama ife
关于我们
本站如无特别注明均为转载,图片以及文章无意侵犯,如有疑问请联系我们,我们会在第一时间处理!
快捷菜单
搜索内容
歌词目录
联系方式
电话:
地址:广东省中山市
Email:admin@qq.com

Copyright © 2022 微文收录网 Inc. 保留所有权利。 Powered by LECMS 3.0.3

页面耗时0.0996秒, 内存占用1.73 MB, 访问数据库21次

鄂ICP备2024062716号