Simi - Angelina

 2026-01-28  阅读 9159  评论 0

[ti:Angelina]
[ar:Simi]
[al:Simisola]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Angelina - Simi
[00:01.42]Lyrics by:Simisola Bolatito Ogunleye
[00:02.85]Composed by:Simisola Bolatito Ogunleye
[00:04.27]Produced by:Simisola Bolatito Ogunleye
[00:05.70]Oh no
[00:10.80]Oh nooo
[00:12.42]Where you dey since yesterday eeh
[00:15.35]I find you go angelina place
[00:18.41]She say you dey with another bae eh
[00:21.35]I see say you don start again
[00:24.22]You carry one girl
[00:25.33]I let it go
[00:26.83]You carry two girl
[00:28.27]I say ok
[00:29.71]You wan dey carry am go oh
[00:31.81]No be so
[00:32.75]I'm gonna have to let you go
[00:35.06]'Coz I don't want another angelina
[00:37.82]I remember you with angelina
[00:40.76]Wetin my eye see with angelina
[00:43.72]I no wan see am again
[00:46.03]Oh noo
[00:47.17]I no want another angelina
[00:49.59]You do me strong thing with angelina
[00:52.63]Wetin my eye see with angelina
[00:55.56]I no wan see am again
[00:58.02]Oh noo
[01:05.60]Oh noo
[01:10.72]Oh noo
[01:12.60]Who be that wey dey call your phone
[01:15.08]You think say me I no know oh
[01:18.23]You save her number with panabeater
[01:20.87]When I know say na carolina carolina
[01:24.12]You carry one girl
[01:25.16]I let it go
[01:26.58]You carry two girl
[01:28.15]I say ok
[01:29.66]You wan dey carry am go oh
[01:31.64]No be so
[01:33.05]I'm gonna have to let you go
[01:34.91]'Coz I don't want another angelina
[01:37.61]I remember you with angelina
[01:40.67]Wetin my eye see with angelina
[01:43.65]I no wan see am again
[01:46.03]Oh noo
[01:47.16]I no want another angelina
[01:49.57]You do me strong tin with angelina
[01:52.64]Wetin my eye see with angelina
[01:55.69]I no wan see am again
[01:58.10]Oh noo
[02:00.28]Oh noo oh no no no no no
[02:05.37]If you let me
[02:06.50]Oh no ohhh oh no oh no no no no no
[02:11.18]Yeah
[02:11.85]If you say you wan follow all the babes for the area
[02:15.16]Make you follow them go
[02:17.13]I don't care
[02:18.11]No be o you go kill oh
[02:21.09]So I really gotta let you go
[02:23.08]'Coz I don't want another angelina
[02:25.74]I remember you with angelina
[02:28.76]Wetin my eye see with angelina
[02:31.77]I no wan see am again
[02:34.01]Oh no
[02:34.51]Oh no
[02:35.21]I don't want another angelina
[02:37.66]You do me strong tin with angelina
[02:40.73]Wetin my eye see with angelina
[02:43.67]I no wan see am again oh
[02:45.64]Na your fault oh
[02:47.10]Why you mess around angelina
[02:49.32]I don't know why you let me down angelina
[02:52.57]Oya carry your wahala go angelina
[02:55.76]I no wan see am again
[02:58.10]I don try no be small tin o angelina
[03:01.41]Angelina you can have him oh
[03:03.57]Angelina
[03:04.68]Wetin you do me with angelina
[03:07.81]I no wan see am again o
[03:10.42]Oh noo
[03:17.68]Oh noo
[03:22.80]Oh nooooo
关于我们
本站如无特别注明均为转载,图片以及文章无意侵犯,如有疑问请联系我们,我们会在第一时间处理!
快捷菜单
搜索内容
歌词目录
联系方式
电话:
地址:广东省中山市
Email:admin@qq.com

Copyright © 2022 微文收录网 Inc. 保留所有权利。 Powered by LECMS 3.0.3

页面耗时0.0656秒, 内存占用1.74 MB, 访问数据库21次

鄂ICP备2024062716号